Mark zuckaberg e be like say ur hand go tight small u come Nigeria go,I no hear say u spend one naira for even motherless or even buy one computer give small pikin,na only pix u dey take.
Ha so so free money una Nigerians like. He went to other countries and he did not share money. U deny vex say him nor share money wet him work hard for.