Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / The Buzz Central / Re: Mo Abudu Releases Statement On Allegations Linking Her To Cash Found in Ikoyi House (See Statem on: 15-04-2017 11:14 AM
Me wan participate make una trace me...mumu pipo. Una say she no dey live dere n she never dere b4 den later una say she buy am for open market. No b only open market,na cclose market...after mo don give amaechi honeypot tire una com dey talk rubbish here...
2  Forum / The Buzz Central / Re: Millionaire Footballer, Kelechi Iheanacho Spends Over £50,000 On Humblesmith In Manchester - Vid on: 15-04-2017 10:52 AM
Una go jst dey gossip any how. He no get una say him broke,now wey him get una say na smal pikin dey wori am. Persn no fit drink water drop cup again for dis life wey we dey?
3  Forum / The Buzz Central / Re: Blackface Blasts 2Face For Dissing Him In His Latest Track "Holy Holy" on: 14-04-2017 08:49 AM
Quote from: kaposky on 14-04-2017 08:38 AM
2FACE IS AN INGRATE, HE REALLY ROBBED THIS GUY OF HIS LYRICS
..lols lets agree that he is the one writing all 2face songs,why him no com blow if he sabi sing. Abeg make una shut up if una no get anythin 2 talk. blackface go write anoda hit make u sing or continue foolin ur sef ode,.lazy man n Hater's talk....una wey dey support blackface make una tel am make e sing anoda song if e sweet we go buy am n e go blow n until i hope say una wey dey support blackface n dey claim say 2face  na bad persn i hope say una holy.let him witout sin cast d first stone. Holy holy
4  Forum / The Buzz Central / Re: #BBNaija2017: Nigerians Hate TBoss Because She's Light Skinned - TBoss' Younger Sister on: 4-04-2017 02:44 PM
As a matter of fact i like white girls nore dan dark girl bt am black.Tboss no gree let me like...na omo she for first work....biggie b hitting her n given her other people's votes..Weldone sir
5  Forum / Law and Crime / Re: PHOTOS: My Father Warned Me Not To Get Involved In Cyber Crime – ‘Yahoo Boy’ Reveals on: 4-04-2017 02:40 PM
Roads side yahoo boys cum thief.... Police go fit arrest yahoo boy?abegeee.9ja wey no get law.bobrisky openly talk say him na gay dem no fit do am anytin cus e fit b say  oga at d top babe...make una park well oh make una no go dey arrest area boy dey call am yahoo boy
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Heartbreaking Photos Of Nigerians Who Died At Sea While Trying To Reach Italy As Shared By Survi on: 31-03-2017 09:36 PM
Na last year e happen......eyha.....
7  Forum / The Buzz Central / Re: BBNaija! See Nigerians Reaction To Photo Of Tboss Travelling For NYSC In A Public Transport on: 31-03-2017 08:18 AM

TBoss dad was very strict and tough on her and her siblings but
her mom was always soft spoken and sweet.
TBoss studied at the University of Lagos for nine months before
going to Romania to complete her studies. She’s an occasional
drinker.
Tboss is one of the housemates of Big Brother Naija 2017. She
well known for her famous romance with Miyonse in the TV
reality show.
Tboss real name is Tokunbo Idowu. Her father is from Benin City,
Edo state Nigeria, while her mum is from Romania.  Which school una say she go? Un fit kie for Africa oh
8  Forum / The Buzz Central / Re: BBNaija! See Nigerians Reaction To Photo Of Tboss Travelling For NYSC In A Public Transport on: 31-03-2017 08:13 AM
Na thunder go fir who write dis lie.... Persn wey go school for Romania how come she com take serve for nigeria...kai una lie for dis one...abeg make una go read her bio....wey d Nysc uniform wey she wear 4 dere na
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet Ewa, The Prostitute That Popular Artist Rayce Allegedly Impregnated (Photos) on: 29-03-2017 10:06 PM
Na persn wey u see do ashawo nai u go call ashawo. D one wey u no see no b ashawo... Our nollywood divas well dey do dia own no b ashawo dem b celebrities... Its high time we wake up 2 reality. Rayce abeg take care of ur baby n d mama.......any girl wey dey date 2 guys na ashawo.. Bcus say her own many smal nai jst make am different
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet Ewa, The Prostitute That Popular Artist Rayce Allegedly Impregnated (Photos) on: 29-03-2017 10:02 PM
Quote from: Bebold on 29-03-2017 12:04 AM
You never get money u don dey answer person wey get baby mama
mmmmm
11  Forum / Politics / Re: Checkout The 3 Things That are Faulty With The NYSC Certificate Shared By Senator Dino Melaye On on: 29-03-2017 09:59 PM
Na the man certificate dey stop buhari from working?  If na d certificate make dem arrest d man if no b d certificate make buhari work abeg......
12  Forum / Religion / Re: Photos: Stephanie Otobo's Mother and Sister Goes To Apostle Suleman's Church To Beg Him on: 26-03-2017 10:19 PM
Quote from: mjyabah2 on 26-03-2017 09:25 PM
What type of mother is this? A pastor took advantage of your daughter and all u can do beg the same bad pastor.
abeg let the truth unfold b4 u go do ur sef wrong......
13  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: 16-Year-Old Nigerian Actress, Regina Daniels Shares New Adorable Family Photos on: 23-03-2017 08:22 AM
Bloody lair... Posters we ain't dummies
... How person wan use 2years take act over hundred movies?. That shit ain't even possible with music videos talk less more of a movie. Oga u lie u lie for dis one abeg....i raise my yanch 4 u.... Kai... Una dey lie sha abeg .... Dem nid give u award 4 dis lie.. And she is even a producer.... Na here i 4 hail una.........
14  Forum / Politics / Re: APC London Exposes Ex-Chief Of Staff, Amosu's Mansion Worth 2 Million Pounds In London -PHOTOS on: 22-03-2017 05:06 PM
They are all the same........ All politicians.......
15  Forum / The Buzz Central / Re: Dont Call Me Charly Boy's Last Child, My Name Is Dewy Oputa! on: 19-03-2017 11:06 PM
Quote from: ficull on 19-03-2017 09:49 AM
Is that tattoo on her kpekus?

lmao. Hahahahahaha. Laf wan kill me here. U dey wori. U go b benin boy or u don first stay dere. Lols
16  Forum / Relationships & Romance / Re: Pretty Lady Who Married A Midget Pastor From RCCG Raises Eye Brow On Their Wedding Day - Photos on: 19-03-2017 06:55 AM
Midget? Poster u get sense so? U no fit use down to earth u dey use midget? D guy na midget bo walla bt he acct tall pas u
17  Forum / Politics / Re: Goodluck and Patience Jonathan Look In High Spirit As they Arrive Rivers State on: 19-03-2017 06:52 AM
Which high spirit? Na u give dem Sk?
18  Forum / The Buzz Central / Re: Latest Photos Of Ex-Nollywood Actress, Nuella Njubigbo As She Celebrates Her Birthday Today on: 19-03-2017 06:37 AM
Tchidi chikere wife na ex actress? Na football? Dem suppose ask dis poster som serious questn or may b him na ex blogger
19  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Davido's Third Babymama, Ayotomide Labinjo, She Is Demanding For Child Support! on: 19-03-2017 06:35 AM
That's what you get for singing 30billion for thw acct oh..... Since wen he neva sing 30billion for d acct why d girl no show up.... Kai Nigerians wit dia ways......
20  Forum / Relationships & Romance / Re: Photos From The Lavish Birthday Party Of a One Year Old Child In Abuja, Nigeria on: 19-03-2017 06:33 AM
Quote from: teral on 19-03-2017 05:09 AM
TO ME  IS RUBBISH  THEY SHOULD  HAVE  THINK OF THE LESS PRIVILEGED
... Oga how many less privilege dem wan.. If u b abeg contact dem... Na wah oh....na so una b for dis country. Pipo go dey spend money wey dem make una go dey talk rubbish. U dey dere wen dem dey suffer trying to get it right? Na u dey talk abt pipo wey dey una village wey dem dey call less privilege......get a life dwag
Pages:
[1] 2 3