Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Man Caught On Camera Having Erection Publicly While Waiting On A Queue Behind A Young Lady (Vide on: 17-05-2017 11:04 PM
Yeye guini fowl wey no dey lay bettr egg
2  Forum / The Buzz Central / Re: Dancehall Star, Timaya Shaves Off His Dreadlocks For Love on: 6-05-2017 12:34 AM
U shave ur dreadlock n ur bokoharam bears na ur wahala, u no shave am oo na ur palava. hw e take concern me. abegiii
3  Forum / The Buzz Central / Re: Throwback Photos Of Mercy Aigbe When She Was A Banker At The Time She Met Her Hubby, Lanre Gentr on: 6-05-2017 12:27 AM
All dis press ppl no go let man pikin rest? every tym celebrity dis celebrity dat, una no go talk abt una own personal life? haba. Mercy n Lanre na husband n wife, dia brouhaha na dia prblm. so whch one b una own sef inside
Pages: