Show Posts
Pages:
1  Forum / Law and Crime / Re: Arrested Fake Naval Officer Claims His Greatest Crime Is Being In Love With The Navy on: 19-05-2017 03:25 PM
Dynasty4all brothers dem....
2  Forum / The Buzz Central / Re: "People Stain My Designer Shirts When I Club In Lagos"-Hushpuppi Rants On Snapchat on: 12-05-2017 12:25 PM
Hu dis one b na? U go carry washing and drying machine put for club na....people dey dis world o
3  Forum / The Buzz Central / Re: WAR BREWING! You Can Go To Hell, Am Not Apologising - Blackface Replies Tuface on: 12-05-2017 12:15 PM
Blah blah blah...but tuface and manager...y na?
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WONDERS! Corpse Refused To Be Buried Takes Villagers To The House Of Its Killer" (Photo+Video) on: 10-05-2017 01:00 AM
Hu cares??? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Meet The Nigerian Backyard Slay Compound Girls Crew - Photos on: 7-05-2017 03:50 PM
Most of una wey dey talk now abt dis kids, if them check well now,una get younger ones wey una dey put tru...abi no b men open their market?
6  Forum / The Buzz Central / Re: "It Is Not Your Responsibility To Take Care Of Your Parents' Nigerian Gay, Bisi Alimi Claims on: 5-05-2017 11:15 PM
Good for u. Me, I will take care of mine to whatever limit...ugly bitch
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LAMO! Someone Paid For Advert Space In A Newspaper Just To Make Fun Of EFCC Chairman, Magu on: 2-05-2017 11:35 PM
Dis man sha ugly o...haba......
8  Forum / The Buzz Central / Re: World Heavyweight Champion Anthony Joshua Devours Huge Meal After Beating Klitschko (Photos) on: 1-05-2017 09:22 PM
Abeg chop o..na d one wey enter belle nai u go carry goooo
9  Forum / The Buzz Central / Re: WOW! Read Romantic Text A Taxi Driver Sent Beverly Naya & She Thinks Its Inappropriate on: 1-05-2017 09:19 PM
Y em b taxi driver na?Huh?Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Pages: