Omo I no know say Charly boy get sense like this. See better yarn. Wetin the igbo land state governors dey do? Them tie their hands? Why dem no build better roads? Create jobs? Get better amenities? Lagos and Abuja no need to secede for their governors to make the state liveable. Igbo kwenu! Make una make the rest of naija know say una go dey better off by proving am instead of blaming every other tribe but una own. Una just dey feed that Nnamdi ego. Also, make una read about the Biafran war, nah Igbo people start am by assassinating our leaders of the time. If you get the right people in power, you go get the right results.
You said: " Lagos and Abuja no need to secede for their governors to make the state liveable. "
This is elementary thought and this comment have shown me that you are not up to 30 years. Have you forgotten that Lagos was former capital and was built with the oil money from Niger Delta same like Abuja hence making it economic viable for people from different tribes to live.