Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Malaysia Big Boy, Investor BJ Shuts Hushpuppi Up, Says He Is The Only Gucci Ambasador In Africa on: 23-07-2017 11:07 PM
Abeg all this nijapals make una nor dey talk wetin perosn nor talk. The guy nor say himself but rather the guy at the middle. Go check well for him insta page again pls. And also him nor mention huspupi so make una nor dey assume.
Pages: