[email protected] go do anything to get wat they want n u ll be thinking he likes u.i think that s shld not be a yardstick to know if he does.i say amen to ur prayer anyway.
some chics wan turn am to culture now sef but in all fairness to naija babes no be all of them.but some dey wey be say b4 u too talk then don know as u want am.