so the paper quran and the beads were manufactured in her womb aby? look for better miracles abeg, no be by force to do miracle, prophet saw should come and heal the lame and the blind in the north rather than sending rubbish in the name of islam or muslim.
u be greedy babe the way wey i see u agreement na greement ooo! u pay 30k wetin come b 5k wey u no fit pay? the help wey i get to help u be say. make u pay so dat u go fit continue ur business in peace u hear? i knw say e no easy bt God dey