Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Check Out 12 things You Need To Avoid When A Soldier Stops Your Vehicle on: 16-04-2019 03:04 PM
Rubbish! U forgot to ask dem to wear bulletproof vest 2 avoid accidental discharge.
And also keep better Roger wey u go use settle them... nonsense! U think that's y they have been killing innocent citizens nonchalantly recently?
Think again oga
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Attack in Jos kills at least four on: 1-03-2011 08:31 AM
just tell oga joe 2 allow me and my home boys enta jos.allah by d time we are tru wit dem! even an imam will b baptizd.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jos Again!! Christian youths attacked a car full of muslims on: 10-01-2011 02:49 PM
ksurrina abi na wetin be your name?do u really know how many christians dat these guys have been butchering in resent times.it aint good but you have no right to say such things against christians.be warned
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian men are the most unromantic men in the world on: 15-11-2010 12:01 PM
walahi, these guys no no me at all! at all!
5  Forum / Sports / Re: FIFA Suspends Adamu over Bribe-for-Vote Scam on: 21-10-2010 02:11 PM
what i don't understand is why.ain't they paying them enough.
this corruption has entered our bones.we need prayers
6  Forum / Forum Games / Re: RATE HER on: 16-10-2010 02:26 PM
this exam hard ohh!!
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Sodom and Gomorrah on: 16-10-2010 02:15 PM
although i enjoyed the story,its a bad development.i think sth should be done
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kidnapped Nigeria children freed in police operation on: 1-10-2010 01:56 PM
i hope the one milla offer is still on? cos i wont rest untill they are all arrested
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNITED STATES OF BIAFRA??? on: 30-08-2010 05:18 PM
everyone knows its not just about the oil,the ibos alwys prosper bcos they are sensible and hardworking.they come add the oil again,walahi we will be the richest in the world withing 1 month.make them delete these abokis and the ofe mmanus 4rm us so that u will feel our power.as 4 how naija go dey without us.hmm...gaskiya na okada wey pezido go dey take waka..nonscenes
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boy Developed Dwarfism Because of Neglect. on: 30-08-2010 04:22 PM
e be like say na cowbell him dey take drink eba instead and him mama and the junior bros dey use peak milk drink custered.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Checkpoints Banned on: 30-08-2010 03:57 PM
i dont know if anyone could be happier than i am for this.thank God,the way wey people dey take speed go apply for police form these days self,u go dey wonder wetin dey for this thier job.i witnessd one of the accidents in the east
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: QUESTIONS YOU MIGHT BE ASKED IF YOU ARE A BLACK IN RUSSIA on: 26-08-2010 11:04 AM
well i hav got some friends there they are not all the same like u said.
meanwhile nice response 4rm u there.i hav got a comedy job 4 u,if ur intrested call 0.1.34534887p
N50 per sec
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: GIRL PREACHES CHRIST IN A MOSQUE AMIST JUMAT SERVICE on: 17-08-2010 11:35 AM
haba!! she dey craze ne?i mean definately she dey craze.but dey fit hand am over to the muslims make take do "nama na sallah"after their prolonged ramadan,am sure even her bones will not survive it.idiot.. na this kind people dey bring commotion..
Pages: