EddyPrince, Wait make we see how ur future wife and pikin go be oo.. Stop Criticising Olodo, Ode, Amukumeko.....if seyin is richer dan u, it means he is more cute dan u and ur ode brain.
Rip.... omg.. Slimber nd Tonyigho, it 100% possibe.. plane is not like Auto bus or Motor bike... Some plane are control on Computer not with Steering wheel dat can be easily turn!!! both re far from each other with almost 1500km but the speed is faster like Air or Gas, so it cant be control. ..
I no fit believe waiting my ear dey hear.. with all wey I don see, don hear no body fit scam me.. U can only rub me with others means but not like some that almost all World do understand. ..