Quote from: dopygenius on 11-05-2020 04:47 PM
Very awesome,but for East,south,and Lagos,na there u go dey see mad people wey wan kill themselves cos of wedding,on my wedding day sef,na coded way I go take do am,no wearing of suite,she too will dress casual, call few friends,give them drink , finish Every body go home....I can't kill myself cos of wedding, tomorrow d kpiyance fit phyuk up I go dirvorce her
SM who dey wamba?