Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
41  Forum / The Buzz Central / Re: Reality Star, Tacha Bags ‘Social Media Influencer Of The Year’ Award At Screams Awards Ceremony on: 15-11-2019 07:01 AM
Please dis girls wey una dey bang endorsement and award, She be musician? Noooooo She dey act film? Noooooo Wetin she contribute for Nigeria? nothingooooooo who she be na? Na one ashawo like that for one stupid reality show hahahahahahaha Nigeria people i swear una dey sick for brain even the stupid ones giving dem the endorsement and award Grin Shocked Cheesy,
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Not All Bad Roads Are FG Responsibility, Most Bad Roads Belong To States" - Zainab Ahmed Says on: 15-11-2019 06:52 AM
Hahahahaha see hausa people now dey form wise. U used Fanta and small bottle water to decorate ur front when u enter house u go used Champagne eat food even use am decorate ur Dining na who una dey deceive.  For ur rubbish talk, But is FG responsibility to steal the peoples money abi?
43  Forum / Politics / Re: "Forgive Him, He Is Young" - El-Rufai and Aisha Buhari Kneels Down To Beg Kogi Voters on: 15-11-2019 06:43 AM
After their promises for campaign when they win dem go bone begin pour Champagne. They are  kneeling down for the poor now make they win na OYO on ur own, My people un Mumu don too much.
44  Forum / Relationships & Romance / Re: Lovely Pre-Wedding Photoshoot Of Groom Who Is A Wheel Barrow Pusher & Wife As A Pepper Seller on: 15-11-2019 06:30 AM
Hmmmmm abeg park wella with this una cooked stories na only the clients una fit dey wash their brains with photos
45  Forum / Politics / Re: BREAKING! Pandemonium As PDP & APC Supporters Clash In Bayelsa on: 13-11-2019 11:45 PM
When una President dey UK dey cool body. Ndi ara
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Goes Viral After Taking Picture With His Mentally Challenged Dad (Photo) on: 11-11-2019 05:19 PM
Quote from: crocatum on 11-11-2019 02:24 PM
Are you absolutely wise, and sometimes we just need good stories.  Cheesy Cheesy



My brother or sister abeg no come dey form James Bond for me when u and i knows that half of this guys stories since this yr are cooked up no reason am.
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Goes Viral After Taking Picture With His Mentally Challenged Dad (Photo) on: 11-11-2019 02:20 PM
Only fools will believed on this cooked story.
48  Forum / The Buzz Central / Re: VIDEO! Nigerian Lady Burst Into Tears After She Was Privilege To Get A Tight Hug With Tacha on: 10-11-2019 07:24 AM
Stupid country wey people celebrate nonsense more than good things. Rubbish suffering and smiling
49  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Muslim Men In Nigeria Are Unhappy With This Girl Taking a Swim Despite Covering All Her Body on: 9-11-2019 07:36 AM
Ok we the Christian men said nothing concern us for here.
50  Forum / The Buzz Central / Re: We Found DJ Cuppy's Look-a-Like On Twitter, See Her Photo on: 8-11-2019 05:34 PM
Lazy social medi, So u no get hand work again na to dey find person wey look alike others nonsense post. Ok as u found her na wetin u want make we do?
51  Forum / Law and Crime / Re: Two Brothers Bagged 5 Years Jail Term Over $788 Scam In Port Harcourt on: 6-11-2019 10:31 AM
Quote from: scottchris on  6-11-2019 09:37 AM
They should investigate their mum.....she might be a yahoo woman too




Not by force comment, U can read comments on a very good day. How this ur nonsense comment sound for ur ear.
52  Forum / The Buzz Central / Re: POSTED WITH MOBILE APP on: 3-11-2019 10:22 AM
Quote from: Psalmbes on  3-11-2019 09:08 AM
God created Adam and Eve, not Adam and Adam, or rather Eve and Eve



Show me ur friend and i will tell u whom u are. Shut up u current or former Opiotus digger. Any reasonable person on this planet can never support rubbish like Homo and lesbian, My dear Mechie onu u are a retired Okpontu na who u dey deecive with married to a beautiful woman that one na una new format be dat.
53  Forum / The Buzz Central / Re: It's Not True, I'm Single & Still Searching - #BBNaija's Kim Oprah Denies Been Engaged To Jeff on: 31-10-2019 12:12 PM
Audio stuff ever were. Poster na una type dey cause all this
54  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Denrele Edun Shares New Photos On Instagram on: 31-10-2019 12:09 PM
Poster the truth shall come out one day what connection u have with this Opiotus gay people u too dey post their matter here.
55  Forum / Law and Crime / Re: EFCC Operatives Raids Student Apartment In OOU, FUNAAB And Mapoly on: 31-10-2019 12:04 PM
What a phyuk u people just tell that mumu as president that we are no more in Military regime
56  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: POSTED WITH MOBILE APP on: 30-10-2019 10:38 PM
Quote from: elixabethAA on 30-10-2019 08:30 PM
Nigerians unsatisfied people, military show una some love, una dey complain..



MY BROTHER OR SISTER THAT IS WORLD FOR U OOO, NA TO JUST SALE THIS COUNTRY GIVE EVERYONE HIS OR HER SHARE.
57  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photo: Nigerian Gay Rights Activist, Bisi Alimi Organizes First Ever LGBT Pride Event In Lagos on: 30-10-2019 10:31 PM
Where SARS go show muscle dem go trun to Agidi na for were home boys dey dem dey get mouth see the kind people una supposed to arrest una leave dem. LIKE PLAY LIKE PLAY THE THING DON DEY ENTER SINCE THEY NOW GET SPONSORS
58  Forum / The Buzz Central / Re: I Hated My Ex Mother-In-Law For Always Being In My Face - Tonto Dikeh on: 29-10-2019 11:33 AM
This brief Famous miss road always making noise that is how that ur son daughter inlaw is going to hate u too idiot Bobrisky don phyuk ur brain out.
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Top ISIS Member, Abu Hamza al Muhajir, Targeted & killed In US Military Operation on: 29-10-2019 11:17 AM
I trust Naijapals una go use post kill the remaining Isis member as their leader confirm dead, The rest go die for Naijapals
60  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Blac Chyna Flaunts Some New Interesting Tattoos She Just Acquired on: 29-10-2019 11:14 AM
Quote from: scottchris on 29-10-2019 09:55 AM
she is pretty jor






I am not sure if u sabi fine things, If they wash out the contour on her face it will reach to paint a full mansion.
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 8