I'm very sure when God begin handle the koboko wey dey flog us for naija, you will b part of it...all these failed politicians, the likes of Reno, have suddenly turn to motivational speakers because no money to steal now...yeye dey smell
O boy Reno where you dey now,come and see comments about you.