Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 11
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HAHAHAHA, YEHHH OBJ DEY ALABA OOOOO on: 7-01-2009 10:45 PM
 Guy, na wa for you ooooooooooh! Dis one na joke abi na wetin. Orezo get am say you do high...
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THAT'S NOT GOING TO WORK! on: 7-01-2009 10:42 PM
  Posted b4 but...  more grease...
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: COMPETITIVE KIDS on: 7-01-2009 10:37 PM
  D momsy dey teach d daughter bad thing. Na wa oooo!!!
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Cock a doodle do on: 7-01-2009 10:33 PM
  What a coincidence! That means the woman don try different men. Na wa oooo!!!
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: check out this Video on: 7-01-2009 10:20 PM
  Guy, this is a forum for jokes. Look somewhere else if you need to upload your videos.
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PRESENT FOR HUSBAND on: 7-01-2009 10:13 PM
 Abeg I wan clarify which kind satisfaction the guy mean b4 I say Amen.
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY on: 7-01-2009 10:07 PM
   Onyi, dis your birthday no dey finish? Me I think say d birthday don pass but u still dey accept birthday gift. Na wa 4 you oooooooo!
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 50 Funny Quotes on: 7-01-2009 10:03 PM
 Lengthy but I learnt a lot!
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE SMARTEST CHOICE on: 7-01-2009 09:10 PM
Quote from: husyer2 on  7-01-2009 04:37 PM
forum wan turn to fighting ground?
My brother, I no know oooooooooooh!!!!!
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GUy ANd SYstem ANalyst on: 7-01-2009 09:06 PM
Nice one! Long though but still cool...... more grease...
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE SMARTEST CHOICE on: 7-01-2009 04:57 PM
Quote from: husyer2 on  7-01-2009 04:37 PM
forum wan turn to fighting ground?
I no know oooooh!
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Solve Ds Riddle on: 7-01-2009 04:37 PM
Bros abeg, find something to do. E be like say you dey jobless.
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE SMARTEST CHOICE on: 7-01-2009 04:34 PM
Quote from: Edwizzie on  7-01-2009 10:01 AM
Quote from: Jboy4shezo on  6-01-2009 04:04 PM
Posted b4
thanks for telling me, mr moderator.
Bros, abeg, take am easy, nobody dey fight with you for here.
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Caught Cheating on: 1-12-2008 03:16 AM
  Nice joke. Really nice.
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Organic Vegetables on: 1-12-2008 03:10 AM
  The man own don finish.
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Translations for Women on: 1-12-2008 03:08 AM
     Nice................
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Vat Vas Dat Agin? on: 1-12-2008 03:04 AM
 Guy, make your point/joke clear so that we can understand...........
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Paid in Full on: 1-12-2008 03:01 AM
Quote from: grin_genius4lif on  9-11-2008 08:18 PM
Check!!!! nobody can clear the check!!!
Guy, e be like say your brain dey leak. Make you try think like human being.
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Punishment in Hell on: 1-12-2008 02:56 AM
Quote from: rezimero on 10-11-2008 06:33 PM
dat na why i dey believe naija die. if na naija e for bribe devil
Naija. We no dey carry last.
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Pope and his Chauffeur on: 1-12-2008 02:46 AM
    Nice joke. Got me laughing.
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 11