That yeye man way no pure. I dey tell people say this man magic go finish one day. Em go soon go meet men brother Reverend king. Abeg turn off the light I wan sleep..
Ashawo man, you heard a voice at the female bathroom and you waited till she came out and you introduce yourself??? Guy you too like OBO!!! abge turn off the light make I sleep joor..
He is a good man I must confes, no political isevice. unlike some people I know here in 9ja. Oga Jona dey learn from them pros. Abge turn off the light I wan sleep joor
God will never let you contact that Ebola never, but that $200 per hour you for collect am, Even if you no want am send am give me na better money if you work there for one month