Wetin this one dey talk,who Nnamdi kanu kill,when dem don bribe una with stolen looted money na so una go dey betray una self,even if at all something like this occur,is this the right time to say this?
Honestly sometimes is just better to give up on this Biafra,Who the hell is buhari that will keep detaining a full son of the soil of igbo land,is because there is no unity among una, starting from the igbo governors, shameless set of urchins
You are right, this should be done off social media if this Uche means well. Only GOD will divide Nigeria peacefully. Not all this people used by politicians.