Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: CRAZE VIDEO!! Tuface Simulating Things With Tonto Dikeh On Stage [Video] on: 28-03-2012 05:31 AM
You are all Hippocrates most of you saying rubbish will do worst if you have the opportunity.. oga poster abi u no go do? na sign of poverty dey worry all of una....whats is with this video now? 2 baba my guy BIG UP MAN!
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUHARI CAN'T PAY ABUJA N20 MILLION RENT, EVICTED BY LANDLORD on: 15-02-2012 12:08 PM
:'(Story! story!! why una dey fool una selves Buhari evicted ha....big lie no mind them my people, them know wetin them dey do. All the money dem dey use sponsor Boko haram were e from dey come? Story tellers...Bahari go even rent house? how many houses does he have in Abuja? ah abeg o, make u tell mumu this story.......even buhari gate man can afford to pay 30million naira every 6months...bros abi u be girl...tell us another story this one no sell.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUHARI CAN'T PAY ABUJA N20 MILLION RENT, EVICTED BY LANDLORD on: 15-02-2012 11:52 AM
 :'(Story! story!! why una dey fool una selves Buhari evicted ha....big lie no mind them my people, them know wetin them dey do. All the money dem dey use sponsor Boko haram were e from dey come? Story tellers...Bahari go even rent house? how many houses does he have in Abuja? ah abeg o, make u tell mumu this story.......even buhari gate man can afford to pay 30million naira every 6months...bros abi u be girl...tell us another story this one no sell.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUHARI CAN'T PAY ABUJA N20 MILLION RENT, EVICTED BY LANDLORD on: 15-02-2012 11:51 AM
 :'(Story! story!! why una dey fool una selves Buhari evicted ha....big lie no mind them my people, them know wetin them dey do. All the money dem dey use sponsor Boko haram were e from dey come? Story tellers...Bahari go even rent house? how many houses does he have in Abuja? ah abeg o, make u tell mumu this story.......even buhari gate man can afford to pay 30million naira every 6months...bros abi u be girl...tell us another story this one no sell.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUHARI CAN'T PAY ABUJA N20 MILLION RENT, EVICTED BY LANDLORD on: 15-02-2012 11:50 AM
 :'(Story! story!! why una dey fool una selves Buhari evicted ha....big lie no mind them my people, them know wetin them dey do. All the money dem dey use sponsor Boko haram were e from dey come? Story tellers...Bahari go even rent house? how many houses does he have in Abuja? ah abeg o, make u tell mumu this story.......even buhari gate man can afford to pay 30million naira every 6months...bros abi u be girl...tell us another story this one no sell.
6  Forum / The Buzz Central / Re: After Controversial Tattoo, Tonto Dikeh Shows Another Stunt [Photos] on: 24-01-2012 08:09 PM
Naija....u guyz are too much, please live the poor girl alone, she is a celebrity for goodness sake lets give them some kudos, e no easy. Most of you will do worst things if you have the opportunity....
7  Forum / The Buzz Central / Re: 2face Idibia Caught Fondling With Women's Private Part In Public on: 11-11-2011 03:45 PM
is she complaining aproko people, if u don't have what to say or write please focus ur attention on the naija govt and the boka what ever their names are..shit
Pages: