Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hurray!!! on: 6-08-2009 07:39 PM
how is it gon be like really wanna know where una dey go aby na that place???
2  Forum / Relationships & Romance / Re: why are girls so heartless on: 15-07-2009 04:26 PM
hey people am back from my visit to the state of California

Why is it when you raised an Opinion so important especially them gurls about their behavior and attitude all you get is snub cos they know fully well that they are like that Shocked Undecided Kiss Undecided Embarrassed Angry Grin Cheesy Wink Smiley
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Can you ? on: 24-04-2009 04:27 PM
well as for i will never take part
4  Forum / Relationships & Romance / Can you ? on: 24-04-2009 11:52 AM
Marry two wives and you be a second wife while the first still exist?
5  Forum / Relationships & Romance / Re: i need your opinion,because i don't know what to do. on: 23-04-2009 05:55 PM
@poster why are you doing this to people with all this ur trouble wahala now wey long like say u g=have been forsaking na wa for ooooo this thing is too long for ma liking aby na confession? infact i dey waka commot i don tire
6  Forum / Relationships & Romance / Re: DID YOU AGREE on: 20-04-2009 02:38 PM
Quote from: SAmyrocko on 20-04-2009 12:32 PM
Well, is it bad biblically, but to people they feel they have the right to choose how they'll live their life. It is not good.
even when babile condemed it and yet remember that they are not living for themselves but to God you know and i wonder why people what to mary the same oposite sex its a taboo something you know its hobwause to the thinking of man and God will have to punish them severely
7  Forum / Relationships & Romance / did you agree on: 20-04-2009 12:29 PM
WITH THE RECENT INTRODUCTION THAT WAS APRROVED YESTERDAY CONCERN THE MOST INCURABLE SIN ON EARTH BY MAN AND IS DETESTABLE TO GOD IS ALL ABOUT GAY MARRIAGE WHAT DO YOU THING ABOUT IT WHAT YOUR OPINION PEOPLE FOR IT IS THE BADIEST THING I HAVE EVER HEARD OR SEEN
8  Forum / Relationships & Romance / Re: What Did U Have To Say On This My Picture ??? on: 14-04-2009 07:54 PM
i dey watch chelsea match wish chelsea luck ooo good one
9  Forum / Relationships & Romance / Re: What Did U Have To Say On This My Picture ??? on: 14-04-2009 07:44 PM
BROS NO MIND THEM JARE U TOO FINE YOU NO SAY I GO ALWAYS DEY UR SIDE NA JELOCI DEY WORRY THEM SAKE OF SAY THEM NO FIT  GO BUY ONION SACK SOW THEIR OWN CLOTH COME LOOK LIKE TAXI DRIVER LIKE YOU LOOK NOW YOU LOOK FINE JOO
10  Forum / Relationships & Romance / Re: WHICH WAY FORWARD on: 14-04-2009 07:27 PM
Quote from: Rify on 14-04-2009 06:41 PM
Quote from: micah_nice_love on 14-04-2009 06:20 PM
Quote from: Rify on 14-04-2009 06:16 PM
Quote from: micah_nice_love on 14-04-2009 04:17 PM
AS A GUY OR A BABE WHICH WAY  FORWARD

1 OIL MONEY
2 GOVERNMENT MONEY
3 BLOOD MONEY
4 ROBBERY
5 YAHOOZEE
6 SUGAR MOMMY AND DADDY
7 BEGGING
8 KOLE KOLE
9 PICKING POCKET
10 ASHAWO
11 REVEREND FATHER
12 SISTER MOTHER MARY Grin
I choose 6,10, and then 12
SHEY NA AFTER U DON 6 FINISH U GO COME GO DO 10 AND THEN 12 CIOS IF NA 2WELVE GO FIRST AM SORRY YOU MISS WELU WELU THINK AM FIRST
Any which way shaa but no 12 dey
like say if ur pa carry u go there u go gree stay for 3 day without no guy calling on fone infact no fone self na only authorised letter go dey enter  c ur mouth hhuhuhuhuhu pretender u fit ? huh
11  Forum / Relationships & Romance / Re: WHICH WAY FORWARD on: 14-04-2009 06:22 PM
Quote from: blackbeauty005 on 14-04-2009 06:10 PM
Lai lai, u got it wrong man. Chop am neat nutin do me. Epe na normal tin. No b evn u ask?
GO ASK THEM WHERE OBJ DEY NOW INFACT THEM NO DEY HEAR HIM NAME FOR BOOK AND TELE AGAIN NA ONE OF THOSE THINGS M NA AGWA GI
12  Forum / Relationships & Romance / Re: WHICH WAY FORWARD on: 14-04-2009 06:20 PM
Quote from: Rify on 14-04-2009 06:16 PM
Quote from: micah_nice_love on 14-04-2009 04:17 PM
AS A GUY OR A BABE WHICH WAY  FORWARD

1 OIL MONEY
2 GOVERNMENT MONEY
3 BLOOD MONEY
4 ROBBERY
5 YAHOOZEE
6 SUGAR MOMMY AND DADDY
7 BEGGING
8 KOLE KOLE
9 PICKING POCKET
10 ASHAWO
11 REVEREND FATHER
12 SISTER MOTHER MARY Grin
I choose 6,10, and then 12
SHEY NA AFTER U DON 6 FINISH U GO COME GO DO 10 AND THEN 12 CIOS IF NA 2WELVE GO FIRST AM SORRY YOU MISS WELU WELU THINK AM FIRST
13  Forum / Relationships & Romance / Re: love on: 14-04-2009 06:10 PM
WHICH TYPE OF LOVE YOU DEY TALK SORRY I NO TOO GO SOKULU SHEY NA THE ONE LIKE THE WAY FORWARD NA

LOF WEY BE SAY D GET MONEY

LOF WEY BE SAY D GUY FINE WELLU WELLU

LOF WEY BE SAY D GUY PAPA RICH SO DAT U GO FOLLOW INHERIT SOME

LOF WEY BE SAY U LIKE D GUY WELU WELUAND THE GUY LOF U KWA 4 WELLTA 4 WORSE ABY NA WHICH 1

COS YOU NEVER CAN TELL SHE MIGHT BE ASKING FOR UR OPINION SO AS TO WRECK THE GUY AT HER HER AGE IS SHE SAYING THAT SHE DONT KNOW WHATS TRUE LOVE
14  Forum / Relationships & Romance / Re: WHICH WAY FORWARD on: 14-04-2009 06:02 PM
Quote from: blackbeauty005 on 14-04-2009 05:53 PM
Sincerely Oil and Govt money. Its kul man
TAAAA GINI KA INA EKWU NA ONU GI AM E CHORO IWU DO YOU WANT TO LIVE AND EAT THE MONEY COS IF NA GOVERNMENT MONEY NA HIM YOU GAT TO BE READY TO SWALLOW THE COURSES I MEAN IGWU..... EPE SWELL INFACT NO GO JOIN OIL MONEY OR GOVERNMENT MONEY JOIN YAHOOZEE NA HIM DEY RAIN NOW I DEY FINE WHO GO TEACH ME U GO BE UR OWN OGA
15  Forum / Relationships & Romance / Re: How can i put up with my in-laws? on: 14-04-2009 05:57 PM
Quote from: PreetyInstinct on 14-04-2009 12:43 AM
Quote from: clintchige on 14-04-2009 12:35 AM
Hi my name is Clinton Chigemezu from Nigeria IMO state am 24 yrs
to no me more pl z call me with this number +2347032601658 or send me email [email protected]
i ll love to share my beautiful love wt someone ,love is not about age or where u re from .
am very cool tall fir and handsome,but i like sex
HAHAHA dis is 2 funny y have pple(men)become so desperate well thank god say he dey honest and mention say he like sex so he don warn u be dat so u know wat u will be getting into Eurgh!!!!god help us ooo  Lips Sealed Roll Eyes Grin
WHY U DEY KARRY TALK FOR HERE THE GUY DEY TRY EXPRESS HIS MIND FOR WETIN HIM DEY FIND NA UNA PUT THAT USELESS MOUTH OF A TIN DEY POUR SAND SAND 4 HIM GARRY MAKE UNA TAKE UNA TIME OOO.. 4 UR INFO NO JUST TALK ANY HOW TO ME CHECK MY FOTO I FIT SHOOT U OO ANY WHERE U DEY
16  Forum / Relationships & Romance / Re: I am scared of having sex on: 14-04-2009 05:48 PM
am sorry i came late i was making sure that the DSTV will not have any problem during the CHELSEA liverpool match

well all i have to say is that as a christian you must follow Christ foot steps so dont do it until you are married ok with that God himself will be happy with you and you will be like marry no mind all these girls wey be say dey dont get boy friend today tomorrow na them dem go first dey disturb the guy self.. them plenty for here wey too dey collect prapra even for inside car self no mind them jare  but as for you use it as a testimony you know..... in the church and to ur husband when u get marry that is my candid advice for you ooooo THINKAM TWICE
17  Forum / Relationships & Romance / Re: WHICH WAY FORWARD on: 14-04-2009 05:23 PM
Quote from: PreetyInstinct on 14-04-2009 04:35 PM
Quote from: akjasper on 14-04-2009 04:29 PM
Quote from: PreetyInstinct on 14-04-2009 04:25 PM
Eh when pple say which way forward it's supposed 2 be a good thing right?so why all the thing's u list be bad tin anywayz sha d only tin i c from ur list dat better na sister mother mary&reverend father prayer is d key jare Smiley

So which one u choose??
Open ur eyes wide u go c.....but how u doin doe? Cheesy
talk one make we know say na that one you choose simple aby no be so
18  Forum / Relationships & Romance / Re: WHICH WAY FORWARD on: 14-04-2009 05:14 PM
Quote from: prencess on 14-04-2009 04:31 PM
God forbid bad thing
none of the above Angry Angry Angry Angry Angry
is like your dad is benefiting from Obasanjo huh why u like pretending like say u no dey do one from 1 - 10 talk true make Devil shame
19  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is your Dream Man/Woman? on: 14-04-2009 05:10 PM
SHE IF FROM OGBOR UGURI LOCAL GOVERNMENT  IN MBANO  IMO STATE NIGERIA SHE HAD HER PRIMARY SCHOOL IN THE STATES, HER SECONDARY IN UK AND UNIVERSITY FOR COMPUTER SCIENCE IN CHINA MASTERS IN MONTREAL CANADA AND NOW SHE IS BACK IN LAGOS NIGERIA.

 HER FATHER OWNS THE GRAZILLA HOTEL AND GREEK ENERGY OIL COMPANY SHE STAY AT ROAD 56 BLOCK 6 VANILLA AVENUE CROWN PARK. SHE IS FAIR IN COMPLEXION SHE LOOK GOOD AND ADORING IF YOU SEE HER YOU WILL LIKE HER TOO, SHE IS EDUCATED AND INTELLIGENT SHE IS BRILLIANT AND LEARNED  SHE HAS LONG HAIRS DARK IN COLOUR. SHE HAS A BROWN EYE BALL SHE CAT WALKS SHE IS GENEROUS AND HARD WORKING, NOT TOO TALL AND NOT TOO SHORT YOU KNOW WHAT I MEAN AVERAGE.

WHAT ELSE YOU WANNA KNOW JUST HOLA ME I WILL TELL MORE BESIDES SHE IS BEAUTIFUL BUT I WILL NOT TELL HER NAME YOU KNOW
20  Forum / Relationships & Romance / which way forward on: 14-04-2009 04:17 PM
AS A GUY OR A BABE WHICH WAY  FORWARD

1 OIL MONEY
2 GOVERNMENT MONEY
3 BLOOD MONEY
4 ROBBERY
5 YAHOOZEE
6 SUGAR MOMMY AND DADDY
7 BEGGING
8 KOLE KOLE
9 PICKING POCKET
10 ASHAWO
11 REVEREND FATHER
12 SISTER MOTHER MARY
Pages:
[1] 2 3 4