Show Posts
Pages:
1 ... 79 80 81 [82] 83 84 85
1621  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LIFE ON THE LINKS on: 9-12-2008 05:54 PM
come josfeem, who do u dis kind thing? get sense abeg
1622  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Boys. always beware of this fruit too on: 9-12-2008 05:48 PM
wetin dey inside?
1623  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TAKING A WOMAN TO BED on: 9-12-2008 05:46 PM
another LOL.
1624  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A LADY WALKS INTO HER DOCTORS OFFICE on: 9-12-2008 05:43 PM
na catarrh dey him brain. D guy don high!!!!!!!!!!!!!11
1625  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GREEN PINK AND YELLOW on: 9-12-2008 05:41 PM
amaci, na nyte skul u go?
1626  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SUPERMAN BACHELOR on: 9-12-2008 05:37 PM
odusoga which skul u go sef? wit dis ur name wey dey like one shrine wey dey my backyard. Rezimero u too much!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
1627  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MEN ALWAYS LOOK FOR TROUBLE !!!! on: 9-12-2008 05:30 PM
guy why u dey spoile us?
1628  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FORK on: 9-12-2008 05:27 PM
jboy wetin u dey wait 4? guy no tym
1629  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TWO WOMEN MEET IN HEAVEN on: 9-12-2008 05:23 PM
watch it young men b4 una begin slap una self 4rm here
1630  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NA SO U SWEET ?? on: 9-12-2008 05:08 PM
shortup and talk
1631  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Instead of say NO!! on: 4-12-2008 06:01 PM
d visitor na john sef
1632  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: COMBATRIN on: 4-12-2008 05:40 PM
COMBATRIN; wonderful name to replace DONCOM
1633  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Jack and Jill on: 4-12-2008 05:36 PM
dis ur yellow ass don release mess
1634  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LITTLE AKPOSAA on: 4-12-2008 05:31 PM
sorry, i no know say na chick u be
1635  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LITTLE AKPOSAA on: 4-12-2008 05:28 PM
well don my guy
1636  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Man Falls Asleep At Church on: 3-12-2008 07:33 PM
una dey always seen it b4, where u seen it b4?
1637  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Caught Cheating on: 3-12-2008 07:28 PM
which motor dey park there?
1638  Forum / Relationships & Romance / Re: Love letter on: 3-12-2008 07:27 PM
why?
1639  Forum / Relationships & Romance / Re: I her on: 3-12-2008 07:19 PM
U BE JUDAS?
1640  Forum / Relationships & Romance / Re: can you date your best friend junior sister on: 3-12-2008 07:17 PM
why not.
Pages:
1 ... 79 80 81 [82] 83 84 85