Show Posts
Pages:
1 ... 187 188 189 [190]
3781  Forum / The Buzz Central / Re: 'They ‘Finished’ Me With Charms & Left Me Blind' – Actress Maryann Apollo Narrates Her Ordeal on: 28-01-2021 11:05 PM
Naija and Christianity. Na wa 4 una
3782  Forum / The Buzz Central / Re: Ex-Ultimate Love Co-winner, Rose Dragged Badly For Exposing So Much Flesh in Bikini Photos on: 28-01-2021 10:52 PM
Naija we too dey judgemental. Na her life live ur own
3783  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Saudi Arabia Deports Over 800 Jailed Nigerians Over Rising Cost of Jail Upkeep on: 28-01-2021 09:36 PM
Why now? Jail for that be pass here na Roll Eyes
3784  Forum / Law and Crime / Re: Tragic! Man Crushed To Death By Lagos State Task Force While Chasing A Commercial Bus on: 28-01-2021 09:34 PM
Sorrow. Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
3785  Forum / Law and Crime / Re: Tension Heightened As Hoodlums Attack Policemen, Free Arrested Suspects In Ibadan on: 28-01-2021 09:22 PM
Oyo na really oyo una go fight una go strike
3786  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Let’s Flush Out Criminals With Our Spiritual Powers - Traditionalists Tell Ondo Gov. Akeredolu on: 28-01-2021 08:34 PM
If una really get magic powers, una for no let this country spoil reach like this. All the theives wey dey sit for don run mad.  Embarrassed
3787  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rising Singer Starboy Fizzy Commits Suicide After Pastor Exposed His Ritual Plans to Mum on: 28-01-2021 08:25 PM
Even the industry no pure self, d iki iki wey full Naija music industry e don reach to be checked
3788  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Customs Announces Slash in Cost of Import Duties on Vehicles on: 28-01-2021 08:21 PM
Cars wey una no Make or even transport Embarrassed
3789  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Former VP Atiku Abubakar Takes A Second Dose Of COVID-19 Vaccine on: 28-01-2021 07:57 PM
Overdose na bad thing ooo  Roll Eyes
3790  Forum / The Buzz Central / Re: ‘Poor Hygiene Is Why Your Relationships Don’t Last’ – Actress Allwell Ademola Tells Men on: 28-01-2021 07:51 PM
But na woman born and train dem na  Grin
3791  Forum / The Buzz Central / Re: "I Don't Know Who That Is" — Zlatan Ibile Reacts To Claims Of Blocking Dj Cuppy (Video) on: 28-01-2021 07:46 PM
That one really rude oo  Cool. Anyway, lessons learnt
3792  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Federal Government Admits Nigeria’s Land Borders Porous - Aregbesola Reveals on: 28-01-2021 08:51 AM
Porous ke, Wide open
3793  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: Violators of COVID-19 Guidelines To Be Jailed As President Buhari Signs New Law on: 28-01-2021 08:49 AM
After all many people no even get personal house for naija na to go prison for free rent
3794  Forum / The Buzz Central / Re: How Do You Like Kim Oprah's Short Hair? The BBNaiaj Star Debuts New Look on: 28-01-2021 06:45 AM
If child abuse dey, dis one na man abuse
3795  Forum / The Buzz Central / Re: How Do You Like Kim Oprah's Short Hair? The BBNaiaj Star Debuts New Look on: 28-01-2021 06:43 AM
If child anuse dey, dis one na man abuse
3796  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 32-Years-Old, Pastor Onyeze Jesus Arrested By The Nigerian Police on: 28-01-2021 06:29 AM
Arrested for evil spirit maybe
3797  Forum / Health / Re: Nigeria Should Fix Its Health Sector Instead Of Buying COVID-19 Vaccines – Bill Gates on: 28-01-2021 05:17 AM
Tell em well well
Sorrow!
3798  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tanzanian President, John Magufuli Urges Citizens To Pray Against COVID 19 & Shun Vaccine on: 28-01-2021 01:12 AM
I sure say prayer na for the British coro not to enter, cus if e enter na oyo state b dat
3799  Forum / Sports / Re: I Won’t Apologise to Nigerians For Worldcup Goal Missed in 2010 – Yakubu Aiyegbeni on: 28-01-2021 01:04 AM
No need, make u no come bring back our anger
Pages:
1 ... 187 188 189 [190]