Nawah. All these our robbers, oh sorry leaders sef , see as them just dey travel nyanfu nyanfu like who dey go him backyard. Na only God know how much of our money dem dey go burn for there. And David Cameron go let dem spend the money finish cum still call us fantastically corrupt. Chei!! Chei!!! Diaries God ooooo!!!?? Evryman is on his own oooo. Oyolowa |