wetin be their concern? its only those who want to see them goes there,. why the whole noise, let d biz be jare Govt wey never porvide its own amenities dey disturb purb,

Na wao!!! where went NLC all these days? may be ASUU were eating alone Thank God all d same, congrats to u students, we no come see the Abuja Nood party