Hockies no mind them both,no be crime 2 like woman after all ur mama na woman,bt take am easy awuf they purge belleoooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Hockkies na inferiotity complex dey worry u. Make u go try solve ur home problem first before i go answer u
you nu get GIST which home problem na u put am?i be tink say na only when pple see dem self physically na e them they get complex u dont no when and how to use words inferiority complex BEND ur mouth hiss?
kai! i for like girl wey go disgrace my family o. you try well well for this one.
kai Rezi i pity u o, so becos of that thing wey dey between woman leg see wetin u dey talk about ur family for public. Family wey suffer bring u come dis world, chei i just dey cry for u.
jboy4shezo nu be d tin you they stress 4 wey you they defend joke wey nu be ur own big mooof