Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Please Cancel Your Credit Card as soon as you die !!!! on: 18-12-2008 02:32 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: lil Johnny and Jenny on: 18-12-2008 02:25 PM
Its good, you try...but na oyinbo joke.

u get am
but she try,nice one

rezi,Y beef na?Huh?
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: nepa self on: 18-12-2008 02:09 PM
Quote from: rezimero on Today at 11:14:41 AM
abeg, i take GOD beg una. if you know say you know get better joke wey go make people laff, read other people own make you rest. e no compulsory say you must post joke. dem no dey give award if you post joke. make una no dey provoke people for here. na laff we come here come laff, no be to come vex Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

true word!


mr piracy,no be by force say make u post something,if u wan post at all,post COMMENT.dat 1 sef go do u
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BONANZA! BONANZA!! BONANZA!!! on: 18-12-2008 01:52 PM
me sef dey.tnks 4 d advert.u failed 2 announce d address
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Little Guy on: 18-12-2008 01:50 PM
mind how u call gardner na u the man see no be gardner

haba baba, na just joke,besides no be 2day u dey do am.just take care ,somebody else might shoot u
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DIVORCE IN HEAVEN on: 18-12-2008 01:47 PM
crosscheck wella.no be small ibon dey there na,u wan kill person?
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BLONDE AT THE APPLIANCE STORE on: 15-12-2008 01:05 PM
u try small
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Xmas world tour on: 15-12-2008 01:03 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??.joke or comment on situation of things in naija.u do well
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: interesting question? on: 15-12-2008 12:59 PM
me i no know ooooooooooooooo.
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Truly 9ja (Pick Your Gift From Mama's Body!) on: 15-12-2008 12:58 PM
na wa oooooooo.nice 1 man.the mama don suffer sha
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MEN ALWAYS LOOK FOR TROUBLE !!!! on: 13-12-2008 05:28 PM
me sef see am that day but i no carry my camera along,rezi dey do like pikin and na him go like am pass
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MANY ARE THE TEMPTATIONS OF MEN, BUT THE LORD WILL MAKE HIM OVERCOME ALL... on: 13-12-2008 05:20 PM
wen i saw u in suit,i thot i was gonna laugh my head out,but........................well,BE CAREFUL,i u no get something do wit ur laptop,play game
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: well done on: 13-12-2008 11:04 AM
no mind dem jare onyi.dem dey jealous my everything.no be everybody 4 naija no get money na
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SMART? on: 13-12-2008 10:45 AM
nice concept,but next time cook am finish b4 u display am
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEANS WAHALA on: 13-12-2008 10:43 AM
u try small,brush up ur composition
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: confusion on: 13-12-2008 10:41 AM
i get,na why dem dey cal am gardener.d way d leaves dey born na d way dem dey born 4 in family commotion
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SUPERMAN BACHELOR on: 13-12-2008 10:33 AM
col joke.5 star
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MAYONNAISE ON MY FACE !!!!! on: 13-12-2008 10:30 AM
thank god say i no read am,u guys go spoil person
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MALE POPUP !!!!! on: 13-12-2008 10:27 AM
guy are we invited 2 d naming
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FORK on: 12-12-2008 04:42 PM
jboy abeg hurry wit the restaurant,txt the address to me separately
Pages:
1 [2] 3 4