Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4
41  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: well done on: 12-12-2008 04:29 PM
gardener,leave dat spot,ur plants need u.orezo i checked round and i saw my bed,wardrobe,plasma tv,dvd,mini refrigerator and my split AC
42  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Boys. always beware of this fruit too on: 12-12-2008 04:13 PM
me no fit avoid the fruit,e too sweet
43  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A LADY WALKS INTO HER DOCTORS OFFICE on: 12-12-2008 04:09 PM
i wonder ooooooooooo.3 x.yemzy,haba,na ur name dey worry u
44  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LONG FOOTBALL GAME on: 12-12-2008 04:07 PM
nice one,ur critics no well,well well
45  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: well done on: 12-12-2008 03:33 PM
oga orezo,no be everybody dey browse 4 cafe.my internet connection dey equivalent 2 d 1 wey bush dey use
46  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: well done on: 12-12-2008 03:20 PM
no mind me abeg,i just jogodo come.i something else i wan do wey e go enta something else.i be computer illetrate
47  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / well done on: 12-12-2008 02:40 PM
dis guy no goodbcos say i tell am my story,he come post am as joke.well done
48  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dinner with girlfriend on: 12-12-2008 02:38 PM
dis guy no good,bcos say i tell am my story,he come put am as joke.well done
49  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Too much Chicken on: 11-12-2008 04:19 PM
why u guys come stingy like dis,una no wan give am d diagram see bcos she might want it abi.stingy guys.me no dey stingy jare omo
50  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Too much Chicken on: 11-12-2008 03:56 PM
OMOTOLA bad girl,u wan deflower my eyes but god no gree.nice one though.i go buy u 5 naira tasty time mak u carry am jolly 4 xmas.u no o say tnk u abi,next time
51  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IF YOU BE THE LANDLORD? on: 11-12-2008 03:44 PM
too much money 4 me,xmas nd nw year go sweet
52  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY MEN DON'T WRITE ADVICE COLUMNS? on: 11-12-2008 03:38 PM
onyi babe,julius agwu na my frnd,no worry u will be present @ d next edition of nite of a thousand laughs.all u need do is come and see me,note that u wont be leaving  that day
53  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The born again Papa on: 11-12-2008 03:07 PM
no b money,na d KOKO
54  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Everi mornin on: 11-12-2008 02:50 PM
toks, e be like say Bros dey in love but he no know what he dey in love wit
55  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Marriage proposal on: 11-12-2008 02:46 PM
me go bring 1 she goat and a cow.2 wives.WOW na u dey enjoy,i too much envy u Grin
56  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TAKING A WOMAN TO BED on: 11-12-2008 02:34 PM
9ice 1 josmeef,keep d fire burning
57  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Why nose dont sleep on: 11-12-2008 02:22 PM
na joke b dis ?try go laugh of a thousand nites
58  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE INTERVIEW on: 3-12-2008 02:52 PM
9ice one onyinye abi na yinyeoyi.u too cool plus say u fine.keep the fire burning.by the way we fit meet.check ma prof 4 ma address

59  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: XMAS GET 2GETHER(PART II) on: 3-12-2008 02:45 PM
december don come ooooooooooooooooooo.people dey find head,as much head go go as much money dem go get.me sef need head,i go send una my party address everything go dey .yardua sef go come.rsvp na mrs BIGGS
60  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 3-12-2008 02:35 PM
i bgadun all una comments,9ice one.
Pages:
1 2 [3] 4