Show Posts
Pages:
1 2 [3]
41  Forum / Relationships & Romance / Re: maziiiiiiiii on: 7-10-2009 06:31 AM
if u still get message wey u won givam, just dropam for me make i help u deliver the message to him.
im still very, very, very busy now.... if he finish given babe miliki now, imgo still go market go buy, chitia, chingdon, larggii, yang-yang ggi, tofukwa, minggwan li, bai-mingfan and choufan wey imgo take cook shafaan for SING-LIN QUA'YEN... in madam...lol Grin Grin Grin
42  Forum / Relationships & Romance / Re: maziiiiiiiii on: 7-10-2009 06:11 AM
he is here with me in china... let me call him and tell him ur asking after him../
MAZZI.. MAA..ZZIIII... MAAAAAZZZZZZZZZZZZZZIIIIIIIIIIIIII...............
ibe like sey he carry madam pikin Grin... abeg, he is busy now :'( :'( i go try tellam when he come
43  Forum / The Buzz Central / Re: Timaya arrested for disrupting peace in church on: 1-09-2009 04:32 AM
Timaya abi mayati na wetin dem de call u, the time wey una start u tell enyone ? na becus she don see another militant wey fine pass u now come followam naim u won kill urself to the extent of going to make noise in the house of God abi jehova shap shap house. if u bring ur own equation and hers, u see that no one is cheating the other. abi u dont forget the time wey she dey sprade her two legs for u, no body hear ur voice that time. she dey give u and u dey givam wetin dey there...... Huh? Which kind of moto she remove 4rm ur house self?....
But Empress why u no want make una settle this kind thing at the normal place, why u come carry una love torri go church? abeg make una no disturbe people peace next time, just try do the wright thing so my guy go rest....
Make una sharp sharp get married, [millitant and criminal] una go produce CLIFFORD ORJI,  ANNINE, CHIEJINA or DERICO..... abeg make una takam easyoooooooOOOOOOOOHHHHHHHH
Pages:
1 2 [3]