Mehhh our leader dey enjoy oooo, where all dis kind moni dey enter...
I agree with you sincerely how many so called rich Nigerians do any of this another man from another country come help una, people dey ask say who send am na wa oo for we naija people we knw just like better things people wey dem ask this question u fit remove money take helep people wey get polio......................uhmmmmm