I no blame una,no be una fault,imagin that nonses wey dem dey yan,when they were producing manually(keyboads sound)without gud sequence,we nigerians were ahead using advance softwears for music,everytyn they no now about hiphop,we thought them all,anyway no more shows 4 them anymore,hunger go kill them nw for this nonses. |