Someone broke my heart but each time i see the person i will want the person back in my life but is impossible to get her back in my life. I really need somebody in lif.Here is my e-mail [email protected].
ur email ID don disqualify u...Pest and Death dey there. I no sure say any girl go like break ur heart again.
hahaha...see analysis....that's why i like Aboki wey dey betroth their wives at tender age. U go don seal the deal. Who wan buy over-used vehicle. Tufiakwa!
It's not advisable. At least I wouldn't advice on it. Separated can be re-united. Even divorced sometimes do come back together. three is a crowd. She would only complicate things and if it's love she feels she has for the man then she would know it is best to let go and wish him the best with his wife. That's just my opinion anyway. Other's might differ.
Yo! How things my peoples? I welcome una to the place wey things dey happen. 3 Gbosas for ScEnArIos
For the show today, we dey go way back to our primary school days for NaijaPals Primary School. SOme of una wey don graduate no dey come old student meeting bcos una never still pay una school fees money. No yawa. EFCC go catch una. As I been dey talk, 2day show na the arguementation wey shele among 3 of our pikins them in those days. Make i no let the honeypotcat commot from the bagco super sack...see the cartoon and make una enjoy the show. No lele!