Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Passport for love on: 24-12-2011 06:44 PM
madam poster...i manage decode ur lyrics.. but b4 i fit give u a clue or advice.. let me ask  d questions... d babe with passport was supposed to be an arranged marriage abi marriage based on fact she get d thing?
for d chikito wey no get level... how dem wan take do am to grab d so called right to stay in which ever country it is dem dey stay? cos, my dear.. life for obodo oyinbo don changeeeeee..[/b][/i][/i].. Cheesy Wink Smiley
2  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Omotola Jalade At The Nigerian Reunion (Bosom Enlargement?) on: 11-08-2011 01:16 AM
I WONDER WHAT IT IS ABOUT HER DRESSING DAT U GUYS ARE SO AMAZED ABOUT.
NA UNA GO STILL HALA SAY IF U GOT IT FLAUNT IT. SHE IS MUCH BETTER DRESSED THAN SOME OTHERS WEY NO SABI WHAT TO WEAR TO FIT THEIR SHAPE N SIZE...ABI UNA NO DEY EVEN LOOK OSCAR AWARDS AND SEE WHAT UR SUPER MODELS IN FOREIGN LAND DEY WEAR? ABEG MR WRITER, BIKONU, LEF D CHIC ALONE, HER HUSBAND NO COMPLAIN B4 SHE COMOT HSE WHICH ONE COME BE UR OWN?
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Who Foots The Bill Of Traditional Wedding In Igbo Culture. on: 9-08-2011 03:32 PM
IF NA D GUY MAN DEY FOOT D BILLS, NOW I CLEARLY SEE WHY IGBO GUYS DEY RUSH DOWN SOUTH COME CATCH BABES SINCE NA D BABES DEM DEY FOOT BILL FOR DAT SIDE...HMMMMM!!!! NA WA OOO.
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Love Oath: Wise or Foolish on: 16-02-2010 02:12 AM
Quote from: dguy on 14-02-2010 10:43 AM
Oath is not a big deal after all - In todays society where everything is getting "westernized" especially some Africans that hate being themselves.

take this for instance, in the western world man and woman go to the alter to take a BIGGER oath of "till death do us part" but you see on the average, men and women re-marry at least about 3 - 4 times (and ofcourse to different partners) in a single life time. Definately those oath thingy is losing its importance - Its no big deal to do oaths

my broda, in westernised world u said... do u live by wat goes on there or by what u brought up to uphold in life. there isnt any cultural stuff for them here in western world and as such, LUST covers love and thats why u find them, marrying and divorcing after 5-8hrs of being married.. is that what u grew up to knw in ur environment? Lets get our priorities right.
Is this oat we talking about acceptable mb4 God? abi na black man oat taking with blood?
5  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a single parent? on: 17-12-2009 05:09 PM
Well, as a single parent myself.. sometymes its more comforting to follow ur strides... single guys n gals wld always worry about d baby father/mama coming up with trouble or getting back 2gether...
6  Forum / Relationships & Romance / Re: can u date a single parent? on: 3-12-2008 01:31 AM

Single parent's re as equal and able if not better than some of our so called Singles out there. Condition no permanent 4 dis life ooooo, as such,.... dey shldn't b written off.... So for u my sisters out dere wey think 1 baby mama wan come cause wahala, na you ursef go bring such if u no trust ur single parent lover.
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian girls and fronting on: 5-07-2008 10:19 AM
Interesting Topic to assess ....what i have come across.... in life!
Should we say that of being a black beauty, sure anything good aint cheap and shldnt be cheap to get.. i agree make babes front if they know there worth... but same scope, babes plenty like shit now, wey dem don loose their sense of belonging and dignity so tay, even corpral wey no even finish pry sch dey gbwensh graduate babe all cos of small change abi lies of promise of connection... Na wen dis one go stop?
My home based sister's make una no worry God will see u thru the travails of this internet world sha... make i tell u some of una sisters dey kolo for material things and live a false life of lust rather than being real.. reason dem turn 2 419 business like our some of our bros.. dem use internet make money... free sex for anything london or yankie guy go carry come give dem..even if na stg worth $5..so who is to blame.. economic crunch or despiration or greed for material wealth?.... please who fit give answer to this questions bugging me can reply me ooooo Shocked
Pages: