na wa oo, y una want die because of dis guy called Mikel, beside man u did not need him and i stand by d fact dat man u is d greatess team in England which cheasea richess man can not buy with is drug money.
U DEY CRAZE,i no be chelsea fan,im a Barca Boy,but Abrahimovich has cool and legal money,u be bad belle,no go look for way get your own,Chelsea abeg mek una enjoy un selfs.