na wah oh naija pals,from grass to okocha,because okocha bin dey play ball for grass,no be dat kind grace oh,very soon na ball una go dey talk about,who get two balls n who get one,lol
nothing goes for nothing,dem sabi wetin de ground,cos i no think say nice no get money to shoot video,if he had 7mill,then he should had been satisfied with that and cut his suit according to his cloth,well like i said,dem know theirselves.
Faze is da bomb,2face is a mental case,but faze's songs no be small thing ooo,i love fazeeeee,the independent man,if not for KENNIS music 2face will neva be known nor heard,Faze is the man,he has talent.