Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SAD: Nigerian Comedian, John Chijioke, CD John, is Dead on: 13-02-2012 01:29 PM
1,BAD ROAD
2,DONOT DRINK N DRIVE
3,ALWAYS FASTEN UR SEAT BELT

R.I.P CD JOHN
2  Forum / The Buzz Central / Re: Eedris Abdulkareem Beats Up Singer Jaywon Juwonlo Into Coma on: 11-01-2012 11:51 AM
Dis 1 na see finish matter now,wetin be beat am to COMA.......na the chance wey him get and e be like who go sabi envy person well...guy easy up ohhhhh make u for dey waka well for street and drop all this ur jaga jaga moves.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Gives Southerners and Christians 3 Days TO Vacate The North on: 5-01-2012 11:33 AM
WHERE IS BOKO HARAM,WHY IS THE GOVT GIVING THEM SO MUCH TIME TO ACT THIS WAY.THE EARLIER THE BETTER.IF THE GOVT CANNOT HANDLE IT,THEY SHOULD ALLOW INDIVIDUALS TO DIG THEM OUT.THEM NO RUGGED REACH SCHOOL LEVEL NOW MAKE WE TALK TRUE.................GOVT SHOULD PUT MONEY ON THEIR HEAD AND THEY WILL GO DOWN.
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Man Slept with a goat! on: 27-05-2010 02:28 PM
fordged story................imagination.....lol
@Aliaaz thanks for making pple crack their brain and share views....its nice
5  Forum / Relationships & Romance / Re: NIGERIAN SENATOR,49, MARRIES EGYPTIAN GIRL, 13(EVIL) on: 27-05-2010 02:21 PM
old man wan mary small pikin................2 brothers dey insult their family background....na waooooo...9ja na 9ja....lets come together to understand ourselves.

I believe this Ahmed Sani Yerima has a family lineage and this small confused girl whom maybe the father must have agreed to this due to poverty or........I MEAN THERE IS SOMETHING FISHING HERE......i am so so ashamed of this ridiculous situation.....De devils sward was buried in the heart of this man.....I mean this is your child(for christ sake)....why do this.....what has come over you to lure urself into this kind of act....this also is applied to the so-called native doctors in nigeria who confuse families to marry the daughters.......we need repentance.

Alliance for Africa said Yerima’s marriage "is a clear violation of Section 21 of the Child’s Rights Act of Nigeria 2003, which forbids the marriage of persons below 18 years".
...
Amnesty intl,please intervein in this issue to save the life of this little girl who is blind at the moment

I rest my case

6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: $32bn scam: el-Rufai to be extradited for trial, EFCC begins process on: 20-04-2009 08:28 AM
Dis so-called humans like us 4 naija don finish that country,but God dey.he go lick their yansh one by one.el rufai make u show face now because u nor go fit hide 4rom EFCC ohhhh.my advice for u be say,e don happen so be aan and show face.........lol

EFCC,ALL DESE MONEY WEY UNA DEY FEEL SAY UNA DEY RECOVER;MAKE UNA KNOW SAY 1 DAY UNA TURN GO REACH IF UNA NOR LET US ACNOWLEDGE THE MONEY OHHHH;NOR BE TO DEY FIGHT PPLE WEY DON DO THEIR THING THEIR OWN WAY SUCEED THEN EFCC SAY MAKE DEM VOMIT THE MONEY:WE PRAY SHAA FOR THAT COUNTRY NIGERIA:AMEN
7  Forum / Relationships & Romance / Re: How Will I Be Keeping With Someone Who Dosent Understand English ? on: 27-02-2009 09:45 AM
have u met this person alreday.
Pages: