Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: Jonathan declears interest 2011 on: 22-05-2010 09:43 PM
Better man,Mr Presido carry go.We de your back kampe.come 2011 when u go be presido,i beg we want make u catch all those BIG ARM ROBBERS  where deh our govt put inside prison and throwe  key inside lagoon make our country Naija be better place.Imagine how we go be slaves 4 we own country bcos all those wicked grandpa.
2  Forum / Politics / Re: Cocaine Smuggling Politician Arrested on: 22-05-2010 09:12 PM
Na so gud 4 we naija.Una weh de open mouth,un papa,una uncle de do de worst thing where pass wetin dat old man do so.We de laugh am bcos say dey catch am.All de bad bad thing where our big men 4 dis we country de do make we de talk am.4 dis our generation,who better?Even pikin 4 inside im mama bele don corrupt b4 he come dis world.May God helep am.
3  Forum / Politics / Re: North plots Jonathan's presidency on: 24-12-2009 05:43 PM
de thing weh dey happen 4 dis naija don tire me..o.how all dis big fools called elders go continue 2 hold people 2 ransom in de name of politics.they no get value to dis country rather than 2 keep on spoiling and currupting de youth.i beg de youths 2 wake up 2 their foot and fight 4 their right in govt.i go be most happiest man in naija 2 see a 35-40yrs old man becoming a president of dis our naija.the whole world say,we sabi laugh even when dey sofa.but time go come wen person no go fit laugh sam sam.i don talk am..o
4  Forum / Relationships & Romance / Re: How do men propose to women? on: 20-12-2009 02:35 AM
u see say women no like truth,if u fit tell am all de lie lie wey dey dis world and she go beleive u and go come like u well well,abi no bi so?hmmmmmmm,wen kasala burst,u go fit stand am?
5  Forum / Relationships & Romance / Re: The most ugliest babe on naijapal on: 20-12-2009 02:23 AM
nna nobody deh urgly 4 dis naija.if u say urgly person dey,i beg go look urself 4 mirrow.as u think say u fine,na so dat so call urgly person fine too.our GOD na impartial being.
6  Forum / Relationships & Romance / Re: A man castrates himself ! Reason ? To prevent him from Cheating on his wife on: 20-12-2009 02:08 AM
oga born again xtian,na mumu de worry u.now na de time 4 ur wife 2 cheat on u.abi na so ur holy bible teach u?abg no turn dis holy book up-side down.if u no sabi something,i beg ask....
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba people are dirty! on: 19-12-2009 09:59 PM
i beg make una no cover bad habit.na question de boi ask.true true yoruba people de dirty well well even say dem go AMERICA or LONDON go study.I beg make una CHANGEOOOOOOOO
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The New Oshodi on: 19-12-2009 09:46 PM
baba Fashola u do well well..o.At least area boys and girls go begin find their mama go house bcos say no more room 4 under bridge.
9  Forum / Relationships & Romance / Re: nigerian men living abroad on: 19-12-2009 09:40 PM
dat's naija guys 4 u.i beg next time shine ur eyes well well.
10  Forum / Relationships & Romance / Re: nigerian men living abroad on: 19-12-2009 09:37 PM
dat's naija guys 4 u.i beg next time shine ur eyes well well.
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Her Mum Is Offering Me N500k To Leave Her Daughter Alone on: 19-12-2009 09:32 PM
if the mama insist,i beg u fit leave am,collect the doh and arrange for anoda babe.ba wahala. Grin
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Beautiful Calabar In Pictures on: 19-12-2009 08:59 PM
who says Naija no be place to live?I'm proud to be one.Calabar,the CANNAN LAND.I say we too much...
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lesbians amongst us on: 12-12-2009 07:22 AM
may GOD help US.upon d no of churches in naija,people still behave like beast.well make we no suprise say d world don de come to end.
Pages: