Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / The Buzz Central / Re: Donk-tastic Actress Halima Abubakar Shows Off Curvaceous Body In New Photo on: 24-12-2013 04:11 AM
strange look
2  Forum / The Buzz Central / Re: Huh! Alariwo of Africa Beaten By Area Boys on: 24-12-2013 04:05 AM
hmmmmm na wa o
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fade & Sesan Ogunro's dad shot dead by armed robbers last night on: 24-12-2013 03:52 AM
rip
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Jonathan replies Obasanjo’s letter - READ FULL LETTER on: 24-12-2013 03:37 AM
make una go home and relax
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christmas Is Idolatrous, Don't Celebrate It ––Pastor Kumuyi on: 24-12-2013 03:33 AM
i believe wetin this guy dey talk ,because for vatican city na there illuminati start from ,all na to confuse people to go hell with dem ,i just talk wetin i believe.
6  Forum / The Buzz Central / Re: Okotie Buys N120m 2014 Rolls Royce To Mark His 30 Years As Born-Again Christian on: 23-12-2013 04:32 PM
basket mouth pastor Undecided bla bla bla
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gowon Reacts To Obasanjo Vs. Jonathan Feud, Says Inflammatory Statements on: 22-12-2013 02:40 PM
wao....sir may God bless you ,you are the best leader nigeria ever had .
8  Forum / The Buzz Central / Re: Desmond Elliot Joins Politics! Set to Contest Under Labour Party In 2015 on: 22-12-2013 01:35 PM
be carefull o
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Amaechi Blasts Jonathan: Lists Out His Many Sins on: 22-12-2013 03:34 AM
i beg make all of una go to hell,devilish people,with their selfish interest
10  Forum / The Buzz Central / Re: Why Mercy Johnson Is Nigeria’s Highest Paid Actress on: 22-12-2013 02:53 AM
she sabi her work ,no be for talk Grin
11  Forum / The Buzz Central / Re: RACISM: "Going to Africa, hope I don't get aids. I'm white" PR Exec Tweets on: 22-12-2013 02:45 AM
dont step into africa ,yeye fowl Cool
12  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With This Photo [Dabota Lawson Edition] on: 22-12-2013 02:32 AM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes just passin
13  Forum / The Buzz Central / Re: SELFIES TIME: Joseph Yobo's Gorgeous Wife, Adaeze, Posts Some Hawt Selfies on: 22-12-2013 02:27 AM
good fo you
14  Forum / The Buzz Central / Re: RACISM: "Going to Africa, hope I don't get aids. I'm white" PR Exec Tweets on: 21-12-2013 03:37 PM
 ekwuensu ocha
15  Forum / The Buzz Central / Re: RACISM: "Going to Africa, hope I don't get aids. I'm white" PR Exec Tweets on: 21-12-2013 03:21 PM
its the oyibo people who invented aids,cos they make love with animals ,and look this fake oyibo ,dey talk say she dey fear to go africa ,no even try come and polute air for african,equensu pickin
16  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Stars In Another "Porn Movie" - Striper In Love on: 14-08-2011 10:12 PM
which one come concern all nigerian people ,wey you begin dey say thunder this ,thunder that ,make you talk wetin you surpose talk ,and if you no get better thing to talk ,close your mouth .
17  Forum / The Buzz Central / Re: I can never travel to my home-town on: 14-10-2010 09:13 AM
person wei see casala then he avoid am na im be wise man ,baby jumbo i dey ur side
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Law and Disorder In Lagos State BBC [Video Inside] on: 11-10-2010 08:19 PM
white people ,the most filthy people ,this good for nothing people go open their mouth to talk non-sense about my sweet nigeria ,wey be say our land is blessed with natural resouces ,if no be the likes of ibb ,obasanjo and other stupid leaders wei dei steal carry go keep for white man land ,if to say them dey use am organise our country those pigs for no get mouth miss-yan ,i wish i see that bastard na my hand i for take stragle the mumu abino to death for talking non-sense about my country ,cos i dey provoke phyuk all white people , ko ni da fun gbo gbo yin ,awon elede .
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Unrepentant Criminal: Deportee Swallows Heroin On Way Back on: 27-05-2010 08:42 AM
i no wan comit crime ,i want live the jeje life ,but when hungry beat nonsense for your head ,work you no get school every you get then you go make up your mind to strike ,so i go surgest make them no too blame these guys 2much ,na our leaders naim we need to blame ,pls set them free as first offenders then if dem go back that one na their wahala,people wey carry fire wood for eye dey blame another wey carry small dirty ,this wahala no fit stop until the government creat job oppotunities bcos the idle mind naim be the devil workshop ,our leaders make una save us o bcos if naija good nobody go like go obodo-oyibo go comit .
20  Forum / Politics / Re: James Ibori Arrested In Dubai on: 14-05-2010 07:52 AM
yea ,ibori here and there,that good but make una no forget others like obasanjo the old cat ,cos them say no matter how cat old reach it must still thief ,then people like ibband others ,the only thing be say we need to kill the whole thieves then allow the young generation to rule cos them want useless the country for the youth,cos na we be the future of tomorow .
Pages:
[1] 2