He get one guy the mama and papa torwe hame na so one woman kan carry am woman kan take am train am well when the woman won kan die :'( he kan tell the guy say make he marry hin pikin the boy ka accept the woman kan die the boy kan komot for the village with the girl as they reach the border of the other village na so the king of that village self die the oracle talk se na the stanger wey dey the boareder na him go be king na so they go carry am go the palace they give am test na so one girl tell am the answer but the guy agree say he go marry the girl he come king and he get two wives and it a normal thing for the king to sacrifice a woman unless the king will not have any child so a old woman came and sad she was going to sacrifice her self unless the king marrys her dauther then the king agrred then the king had three wives then every body stared dying one by one then the oracle said that the king most marry onyle one wive who should the king marry :p