@poster i remember say dem bannish u 4rm naija, ok, wetin dey happen be sey,
yar`adua don kpai,
Goodluck don bcome presido,
yerima don marry small pikin,
Namadi Sambo don bcom vice presido
Naija lawmakers dey fight
Mr World don bcom d most hands*** boy in naija
in addition, una village don finish for jos crisis
Maurice Iwu no be Inec boss again.
na one Jajaga dey incharge now.
dem don Comot PDP chief. EFCC dey look for all yahoo yahoo boys.
Ibori is on a hot seat.
[/quote
@waco u tried for the poster ooo. @poster se u na u are wanted by EFCC