poster,u ave asked so many questions dat i dont even knw which to answer first.....but about married couples aving sex,i think sex is to be enjoyed by both and they can ave it anyhow they want it,i sincerely dont think God is against dat,but wen u talk about virgins,its quite good to be a virgin till ure married n its not really necessary to ave sex on ur wedding nite...i mean why d hurry since ure married u can do it anytime u feel like.
Guy u beta tak am easy o, no be evry1 lik expensive joke wey u dy throw o, me dey para 4 u badly nd i no mind wetin go follow. Got scores 2 settle wit ya man,watch.