Show Posts
Pages:
1 ... 94 95 96 [97] 98 99 100 ... 102
1921  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 03:09 PM
u dey cal urself man sooooooo?if i kidnap u,i go give u 20 strokes of cane
1922  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 03:07 PM
u dey cal urself man sooooooo?if i kidnap u,i go give u 20 strokes of cane
1923  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 03:03 PM
c as u dey breathe.no stamina,no experience.u dey piss me offffffffff.
1924  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:53 PM
u wey u don nearly die finish,i pity ur pikin and grand pikin.send sammy make he go tell them for ya house say u don kill urself 4 urself
1925  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 02:50 PM
me and u for dis room.1 person go kill 1 person.just tell dem for house say if dem no c u,na me kidnap u
1926  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:47 PM
old man u don tire b dat?wen i just dey catch my fun?cover ur eyes jooooooo
1927  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:41 PM
buy am make u take drink garri so dat u no go quench b4 ur old rag cook finish
1928  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 02:37 PM
haaaaaaaaaaaaaaaaaa see me see trouble ooooooooooo me and u sammy?u no go wan die i trust u
1929  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:35 PM
fun my ass maziiiiiiiiii
1930  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 02:30 PM
with dat stain jean,u know how many guys i dey take am hook?u no go wan TEEEEEEEEEEHHHHHHHHH
1931  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:28 PM
osi there's nothing too harsh for mazi and his dog SAMMY.
1932  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:24 PM
osituga thank u so much ehnnnnnn?ure very sensible unlike some wey be DOLT for here,go check dictionary to c d meaning or u sammy if u eva go school,check dats if u know how to open d dictionary.i will ignore them osituga,ave heard u.they are just imbeciles
1933  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 02:19 PM
na wetin dey hungry u make u talk,as he be say u neva chop,u come decide 2 pick on me ehnnn?na dat hungry go wire ur body
1934  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:16 PM
me say sorryyyy.God forbid?c as ur head big pass ur body?malnutrition na hin cause am
1935  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 02:13 PM
ur wife dat 1 wey dey sell firewood for village?abeg give me a break joooooooo
1936  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:09 PM
haaaaaaaaaaaa me maziiiiiiiiiiiiiiiiiiii.u go c wetin i go do uuuuuuu
1937  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 02:06 PM
u wey u don hold wey don suppose don bury.ur wife fine pass me
1938  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 02:02 PM
u talk say i be like toothpick,no be ur fault na d kind education wey u get na hin cause all dis ehnnnn?but i go help u.as u dey c me so i dey healthy pass u and ur next generation
1939  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 01:59 PM
i no dey look mirror.u dey look mirror sef too.who wan buy am for u sef?if dem buy am for u,u go break am as u no dey used to it.ERANKOO
1940  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 3-02-2009 01:55 PM
c wetin joblessness dey cause for some pple.tu fia!!!!!!!!!!! i spit am
Pages:
1 ... 94 95 96 [97] 98 99 100 ... 102