Show Posts
Pages:
1 ... 95 96 97 [98] 99 100 101 102
1941  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 3-02-2009 01:22 PM
big deal wa ooooooo.if u really like d guy it cld be hard,sis vivian na prince dey ask me question,na so i dey answer am
1942  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 2-02-2009 08:01 PM
sure it wld be very ok 4 me,no matter how much i must ave loved u,as soon as u start cheating,d love starts 2 wane making it much easier 4 me 2 drop out.i dont cheat and i wont take it 4rm any1 else
1943  Forum / Relationships & Romance / Re: Na bad tine on: 2-02-2009 06:51 PM
its d inner beauty dat matters and not d outside,u can meet a very beautiful chic now and just hanging around her for 5 mins,u wld not like anything about her cos really she's not beautiful inside
1944  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 2-02-2009 06:41 PM
from dere,it might lead to break up
1945  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do girls alwaz like 2 dey naked dem selfs b4 men on: 2-02-2009 06:39 PM
wetin concern una with wetin we dey wear.we fit wear anything we like.if u no like wrap ur face with 1 yard of cloth b4 going out.yeye
1946  Forum / Relationships & Romance / Re: Who Will Your Val Be? on: 2-02-2009 06:36 PM
abeg for d sake of small kids like us,make u dey try adjust how una dey address issues ooooo ok uncle kenee and bro eagles wit sis vivian
1947  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals...there is no cause for alarm on: 2-02-2009 06:31 PM
well as 4 me,if i get too discover fine.i wont drop him but then we start aving serious arguments and 4rm dere...........
1948  Forum / Relationships & Romance / Re: help on: 2-02-2009 04:27 PM
advicer tom
1949  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is ur friend ? on: 2-02-2009 11:59 AM
onche and tom,tell me who am i?
1950  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 2-02-2009 11:37 AM
tom where u dey now?i neva see u dis mornin,u no go come greet ur sis for here
1951  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 2-02-2009 11:24 AM
make i talk true i no miss anybody,all of una wey dey here sef don reach me,why i go com miss any1 again
1952  Forum / Relationships & Romance / Re: Whom are you missing right now on: 2-02-2009 11:17 AM
confession time,who am i missin sef?make i keep am to myself
1953  Forum / Relationships & Romance / Re: girls are too bad on: 2-02-2009 11:01 AM
c advice for hear o,pple bad
1954  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 1-02-2009 08:26 PM
i no dey like to dey c dat kind thing.i get eye problem
1955  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 1-02-2009 08:25 PM
tom we'll chat some other time abeg.sis vivian.dem dey look 4 u for church ooooooo.abeg hurry pastor pires dey wait
1956  Forum / Relationships & Romance / Re: Is it good to be alone? on: 1-02-2009 08:23 PM
i go try check ur profile b4 i go no if na kettle dey cal pot black.i still dey young ooooooooooooooooo.i go still jaye ori mi.gbabeeeeeeeeeeee
1957  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 1-02-2009 08:21 PM
na wa for sister vivian ooooo wetin u dey tell bro pires make him do now?i no like am ooooooooo
1958  Forum / Relationships & Romance / Re: Who is Your Crush on NaijaPals!!! on: 1-02-2009 08:19 PM
make we no send dem abi?i assure u say nothing do us,but i go soon waka sha
1959  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 1-02-2009 08:17 PM
maybe i go wait listen to sermon
1960  Forum / Relationships & Romance / Re: Testimony Time on: 1-02-2009 08:12 PM
signing out
Pages:
1 ... 95 96 97 [98] 99 100 101 102