Show Posts
|
Pages: |
1967
|
Forum / Relationships & Romance / Re: girls are too bad |
on: 1-02-2009 07:54 PM
| why u come talk say make she leave d gal?abeg no leave d gal,na d same advice wey dem giv me b dat.stick to d bobo.dem talk say devil u know better angel wey u no know.but dem come 4get say angel wey u no know oooooooo fit bless u.o boy move on | | |
1971
|
Forum / Relationships & Romance / Re: me |
on: 1-02-2009 07:36 PM
| wetin happen now?ehn?why u dey scold d bobo.no mind dem jare.only God knows wetin u most of una dey do underground | | |
1974
|
Forum / Relationships & Romance / Re: Hear this |
on: 1-02-2009 06:55 PM
| everything is wrong with it ooooo,if na u make u just stop am oooooo,but ladies do u know dat dere are some guys ehnnn if they shld die now now ,u dont need any reasearch to know wetin kill dem. NA LIE.I FEAR O | | |
1976
|
Forum / Relationships & Romance / Re: guys y? |
on: 1-02-2009 06:46 PM
| hey see person wey dey call sm1 evil,anyway i no blame u sha ceejay don talk am say the thing pain wella sorry ooooooo.anyway sha it all depends just like sm guys find it easier,some ladies find it easier too | | | |