Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian girls and fronting on: 7-05-2008 06:36 AM
hey bloods! from ma own point of view..i will say fronting is da best way for 9aija ladies while they are single and submissivenes should d their shadow while they are fixed wit someone....if dem no front how u wan like dem? i bliv no gurl on earth,be u white or black..as long as u a gurl u can never do without  been fronting..lol!
 and to ma dudes out there...make una leave 9aija gurls alone bcos na we guys form pas..why una no sey Beyonce or J LO dey form? why b sey na only 9iaja gurls una dey see? omo make una change topic! I LUV 9AIJA GURLS...well, let dem front cos dey are world queens!..keep it real bordas cos na d factand plz make una take am personal,na ma own view on d topic b dis!
Pages: