bcos they r smart nd sharp as u said, wot else do they want 2 hear oda than d sweet 'nd romantic lies. U can't call dem fools but victims of lust. hehe
i have relationship problem i always fall in the hands of player and i have gotten too much heart break that am begining to think.that word LOVE doesnt exist and am i right?i need help now before i turn something else
dem no born u well.who tell u say na stupid specialty u fit do am ok try shit pickin for me.God creat all we women with special specialties wetin come dey make u jealous abi u want be woman yeye.
am begining to think so tooo the tin too hard to find.sometimes u love dearly the one who pretend to love uand atlast break ur heart and walk away.sometimes u find who loves u so much but u have no feeling for him/her.vixenx u wen say u find love u sure say him love too.pls my sister think twice before a say good things about guys.no one can tell if he is time boomb wetin for the set time before he explode.lol
bros i beg help me tell them ooooooooooooooooooooo bcos don no dey respect us at all.dem dey always think say if dem no treat thier girl well and the girl back off them go get 1001 other girls wen de wait to suscribe to them.but them forget say time go come wen dem go day complian say dem no see decent girl marry and na dem throw away all the decent girls for the cheap to get ones
o boy if u no give ur heart the chance to love again u no ever find who really love u oooooooooo i beg start to dey toast girls again may one day u go find who love and the person go love u back.
men are the worst thing God created.they are terribly wicked.pls my dear tell ur friend now to reduce the hurt on her pls dont watch from a distance cos this bastard of a man may be promising her heaven and earth inside.pls call her now