Show Posts
Pages:
1 ... 23 24 25 [26]
501  Forum / Relationships & Romance / Re: do online relationships work on: 17-07-2009 01:31 PM
Sometimes it work....and is d other way round at times...
502  Forum / Relationships & Romance / Re: GIRLZ LOVE MONEY !!!! SO WAT on: 17-07-2009 01:22 PM
Even me myself don taya 4 all dis girls wahala....Some wll even tell dey want 2 change their wadrop....like na u be their papa...God go help we guys ooooooo
503  Forum / Relationships & Romance / Re: Drunken master on: 16-07-2009 04:14 PM
ORISHI RISHI adviser's .......u na weldone
504  Forum / Relationships & Romance / Re: What will u do if u catch ur best man kissing ur wife on ur wedding day?? on: 16-07-2009 04:11 PM
No bi small thing oooooo.....KISS WELL if na just dat no wahala.....but make i no talk now.
505  Forum / Relationships & Romance / Re: ezi nwanyi di uko !!!!!!. on: 14-07-2009 02:45 PM
Dis incatation is 2 much .............wetin dem dey tlk we no knw...
506  Forum / Relationships & Romance / Re: Sex, Love & Money on: 13-07-2009 12:05 PM
Any 1 way say no chose money dey maga.....coz wen u ve money..... u ve everything..... u will talk and pplp will listen......M O N E Y ...
507  Forum / Relationships & Romance / Re: real men dont abuse women on: 10-07-2009 04:48 PM
Do we even ve  real women.......nothing like real women....na mama pin kin dey...
508  Forum / Relationships & Romance / Re: Let me confess. I have cheated. on: 10-07-2009 04:26 PM
wetin dey make ....SHIT EASIER..
509  Forum / Relationships & Romance / Re: Is this love? on: 10-07-2009 04:23 PM
wetin him dey talk self....
510  Forum / Relationships & Romance / Re: Wedding Of The Year on: 10-07-2009 04:21 PM
Nawa ooooo.....no bi by false by fire .......where dem comw 4rm .....
511  Forum / Relationships & Romance / Re: WILL YOU MARRY ME???? on: 9-07-2009 05:25 PM
There's no big deal.......anything can happen......
512  Forum / Relationships & Romance / plz my fellow country ppl....i need ur advise on: 9-07-2009 11:45 AM
I ve a girl friend...and we both are in gud relationship.....but 2 month's a go she travel 2 see her mum in d village and wen she come's back...wen i ask her 4 anything she's refuse even 2 come and see me...so i now sit her down and talk 2 her dat wats d problem ever since she came back 4rm d village she has change.....wat she said was dat....d mother....ask her abt her guy and she told her everything abt me ....now d point is dat...  coz am a muslim....she shld not allow me 2 touch her anymore dat she doesn't want a muslim guy  and she has been doing exactly wat d mother said .....and now she needs my help wat do i do......
513  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj and 2face, who is hotter? on: 22-06-2009 12:43 PM
Wetin u na dey talk .....who is 2face.....it is obvious dat D'BANJ...Is far Hotter..
Pages:
1 ... 23 24 25 [26]