E get this
particular restaurant wey i dey
chop 4 vi, E get one oyibo wey
dey always come chop there
too...Any tym dis oyibo chop
finish he go shout '' Hey'', so i
wonder wetin dey make am
shout, i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so
maybe me self go shout
too..when i reach d restaurant last
wk friday, i order wetin d man
dey chop..Dem tell me say na
chicken & red wine, so i chop am,
but i no shout, i colet xral plate,
but i stil no shout..na then i just
vex ask 4 my bill. D waiter tell me
say one plate of chicken & red
wine na N45,000 then d xtral
plate na another N45,000 na then
i shout heyyyyyy heyyyy
heyyyy
heyyyy til i reach huz i still they
stout..
[/quote
posted B4 sha but you tried....
]