also the idea of forcing him by NFF in resolving the matter wil not be good....becos he has retired....ehrn it wil be a big let down too to Olise....we have other goalie abeg....
Make una no vex o, me i like everybody both d coach n d players after all na make dem dey win na we dey. But sha o if d Vincent Enyeama no still dey rude on his own, at least d coach say he was not impressed about d players training dat he wasn't happy about it and i believe say Enyeama go don see his mood so him sef for still relax na . It's like wen ones father is in a bad mood and u want to ask sumtin from him n u know his mood is not good so u hold on and ask wen he is in a good mood. Na so me i see am oo
Poster please i no understand, wen una say security tow comot and now we dey see am dey leave camp, abeg make una update us well b4 we begin comment anyhow