People go just dey talk and judge wetin dey no no. phones many wey dey cost like dat. sometimes those real gold or precious stone covered phones or Tablets and iphones fit still reach like dat.
I remember one cheap phone wey i thinks say person no fit thief becos if u use am swell for person e go reach ehim body lose, i nearly cry becos of the detas wey dey inside.
Ok, make we wey dey judge her lost PC, phones or whatevery we dey use browse internet lost now and you know who thief am wetin you go do?
na d news wey dem give us we know nd we dey talk about