The cab driver F........K up,this kind matter.u no supose go for police.because Naija police dey F.....K up.dey cab guy for just arange better pakage for him,this boy dey feel like his father be Obama. little boy,just because sey his father make him well. he is just a diva.anyway, na for cab drive him go do dat kind thing.is time u guy should teach dat boy a leason for dat country.na for Naija im go dey do dat kind ting.let him try such for up town here, guys go just shoot am over night.
Don't mind the stupid boy,he is just a local champion. Let him come to europe and try rubbish,just one bullet he will be six feet. Rubbish....Who are u bouncers? local idoits,come out of Nigeria and get selves wasted.