Quote from: james987 on 28-10-2018 04:41 AM
Free her,she get bad mouth if she hear this one. She go come for you. No hope on anyone dude. Go ask tunji how far. Wetin remain for tiwa na to make record like Kim kadasin. Yet tunji still dey die. Congo wey him dun shine till baby come out of am na him he still dey die put. Dude find your ways.
YOU ARE VERY CORRECT