I DON'T KNOW WHY GIRLS FIND IT VERY DIFFICULT TO GO INTO A RELATIONSHIP WITH ME. LAST WEEK I MEET A PRETTY GIRL.AFTER EXPRESSING MY FEELINGS TO HER,DO YOU KNOW HER RESPONSE? SHE SAID {BROS I CAN NOT GO OUT WITH YOU}I TRIED TO KNOW WHY ,SHE SAID {DO YOU WANT TO TELL ME THAT AS GOOD LOOKING AS ARE,YOU DON'T HAVE A GIRLFRIEND? I SAID NO , SHE CALLED ME A DISSEVER AND WALK OUT OF ME.
]SOMETHING DEY HAPPEN,I COME FROM CITY I:T WHERE THINGS DEY HAPPEN,I ENTER NAIJA DEY SAY NOTHING DEY HAPPEN,NA WHO NEVER SEE DEY SAY NOTHING DEY HAPPEN.I BEEG KIDNAPPERS MAKE DEY GO KIDNAPP ALL THOSE INTERNATIONAL TIF-TIF FROM O.B.Y TO ACTOR,ALL THOSE MUMU WHE CALL THEIR SELF OUR LIDERS.MAYBE IF KIDNAPPERS DON KIDNAPP ALL OF THEM,NAIJA GO GOOD.BECAUSE DEY KNOW WATHING DEY GO DO SO THAT NAIJA WILL BE A GOOD PLACE TO STAY...........COME TO THINK OF IT ,A COUNTRY AS BIG AS NAIJA DONT EVEN HAVE IDENTITY AND FINGER PRINT!!!!!!!!!!!!!!!WHICH MAENS ANY BODY CAN DO ANY THING GO FREE.I DEY VERY SORRY SE NA BIG TALENT LIKE PETE EDOCHIE GO FALL VICTIM, IF SE NA UNA PRESIDENT I 4 DEY VERY HAPPY. :'( :'([/color[/size]
I RUN A CLUB IN MY CITY AND THE ONLY THING THAT GIVES MY GIRLFRIEND JOY IN LIFE IS CLUBING,STOPING HER FROM GOING TO CLUB IS LIKE STOPING A BIRD FROM FLYING. THIS HAVE CAUSED A VERY BIG PROBLEM IN OUR RELATIONSHIP. I LOVE HER VERY MUCH ,THATS WHY I WANT HER TO STOP CLUBING SO THAT SHE CAN MAKE A RESPONSIBLE WIFE. AND SHE TOUGHT THAT MY REASON OF STOPING HER BE SE I DE PLAY GAME OR I GET RUNS 4 CLUB ,BUT NOTHING LIKE THAT DE HAPPEN. CAN A GOOD PAL HELP ME OUT ON WHAT TO DO.